1
1 Samuel 12:24
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make una dey fear and serve God with all una heart. Make una si all di wonderful tins wey E don do for una!
Compare
Explore 1 Samuel 12:24
2
1 Samuel 12:22
God nor go leave en pipol, bikos E don make promise with una grand-grand papa. God happy to make una en own pipol.
Explore 1 Samuel 12:22
3
1 Samuel 12:20
Den Samuel tell di pipol, “Make una nor fear. True-true, una don sin. But make una nor turn from God. Make una serve God with all una heart.
Explore 1 Samuel 12:20
4
1 Samuel 12:21
Make una nor bigin follow tins wey nor mean anytin, tins wey una nor go gain from or tins wey nor fit save una.
Explore 1 Samuel 12:21
Home
Bible
Plans
Videos