1
1 Korintians 7:5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make una nor refuse each oda, escept una gri sey una go dey like dat for sometaim, so dat una go fit pray. Den Satan nor go fit tempt una, bikos una go fit kontrol una body.
Compare
Explore 1 Korintians 7:5
2
1 Korintians 7:3-4
Make husband and wife do di rite tin wey dem suppose do for one anoda. Nor bi di wife get en own body, but na di husband get am and na so too di wife get en husband body.
Explore 1 Korintians 7:3-4
3
1 Korintians 7:23
God pay big prize for una, so make una nor bi slave to any oda pesin.
Explore 1 Korintians 7:23
Home
Bible
Plans
Videos