1
1 Korintians 4:20
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Bikos God kingdom matter, nor bi about ordinary tok, but na about pawa.
Compare
Explore 1 Korintians 4:20
2
1 Korintians 4:5
So, make una nor judge anybody until Christ go kom back. E go espose evritin wey dey darkness and di tins wey dey inside pesin heart. Dat time, na God go praiz evribody akordin to wetin dem do.
Explore 1 Korintians 4:5
3
1 Korintians 4:2
God wont make wi dey faithful to am.
Explore 1 Korintians 4:2
4
1 Korintians 4:1
Make una dey tink about us as Christ savant wey God don show en sekret.
Explore 1 Korintians 4:1
Home
Bible
Plans
Videos