1
Matiu 3:8
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Naw, make una do wetin go show sey una don turn from sin kom meet God
مقایسه
Matiu 3:8 را جستجو کنید
2
Matiu 3:17
Naim one vois from heaven kon sey, “Dis na My pikin wey I love and e dey make belle sweet mi.”
Matiu 3:17 را جستجو کنید
3
Matiu 3:16
As Jesus dey kom out from di wota afta John don baptize am, heaven open and John kon si God Spirit wey bi like dove, stay on-top Jesus head.
Matiu 3:16 را جستجو کنید
4
Matiu 3:11
“I dey baptize una with wota make una for turn from sin kom meet God, but di pesin wey go kom afta, strong pass mi. I nor big rish to luz di rope wey dey en shoe, na-im go baptize una with Holy Spirit and fire.
Matiu 3:11 را جستجو کنید
5
Matiu 3:10
Naw sef, dem don put di axe for di tree bottom and any tree wey nor bear betta fruit, dem go kut am trow inside fire.
Matiu 3:10 را جستجو کنید
6
Matiu 3:3
Na dis John Profet Isaya tok about sey, “One pesin dey shaut inside wildaness sey, ‘Make una make God road strait.’ ”
Matiu 3:3 را جستجو کنید