Matiu 6:3-4
Matiu 6:3-4 PCM
But wen una dey give, make una nor let una left hand know wetin una rite hand give. So dat una gift, go dey sekret and una Papa wey dey si for sekret, go reward una.”