ข้ามไปยังเนื้อหา

Matiu 2:1-2

Matiu 2:1-2 PCM

Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem dey ask, “Where di Jew king wey dem just born? Wi si di star wey tok about am, so wi kom woship am.”

รูปภาพข้อพระคัมภีร์สำหรับ Matiu 2:1-2

Matiu 2:1-2 - Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem dey ask, “Where di Jew king wey dem just born? Wi si di star wey tok about am, so wi kom woship am.”

แผนการอ่าน และบทใคร่ครวญประจำวัน ตามหัวข้อ Matiu 2:1-2 ฟรี