Chapa ya Youversion
Ikoni ya Utafutaji

Nombas 16:30-32

Nombas 16:30-32 PCM

But if God do sometin wey neva happen before and di eart open swallow dem with all wetin dem get and dem die alive, den una go know sey dis men don rijet God.” Wen e tok finish, di groun under Datan and Abiram open kon swallow dem, with dia tent, all Korah men and with all dia propaty.

Soma Nombas 16