Chapa ya Youversion
Ikoni ya Utafutaji

Nombas 16:1-2

Nombas 16:1-2 PCM

Naw some pipol from Reuben tribe kon sin, dis pipol na: Korah wey Izhar born, wey Kohat born, wey Levi born with Datan and Abiram wey Eliab bi dia papa and On wey Pelet born. Dem with some Israel pipol (two hundred and fifty popula prince from di kommunity) kon dey tok against Moses.

Soma Nombas 16