Exodus 36:3
Exodus 36:3 PCM
Moses give dem di ofrins wey Israel pipol bring to take do di work for di Tabanako and di pipol still dey bring ofrin evry morning.