Chapa ya Youversion
Ikoni ya Utafutaji

Exodus 17:6-7

Exodus 17:6-7 PCM

I go stand wait yu on-top one rock for Horeb. Wen yu rish der, make yu nak di rock and wota go kom out for di pipol to drink.” Moses do as God kommand am and di eldas for Israel si evritin wey e do. Moses koll di place Massah and Meribah, bikos Israel pipol komplain and test God wen dem sey, “Yu sure sey, ‘God dey with us?’ ”

Soma Exodus 17

Video ya Exodus 17:6-7