Exodus 12:26-27
Exodus 12:26-27 PCM
Wen una shidren ask una sey, ‘Wetin dis ofrin mean?’ Den una go ansa, ‘Na di Passova sakrifice for di Oga awa God, wen E kill Egypt pipol kon save wi and awa family.’ ” Den Israel pipol bow woship