Exodus 10:1-2
Exodus 10:1-2 PCM
Den God kon tell Moses, “Make yu go meet Fero, bikos I don make en and en savants heart strong, so dat I go fit show dem all dis my mirakles. All dis tins dey happen, so dat yu go fit tell yor shidren and grand-shidren how I take fool Egypt pipol with my mirakles, make dem for know sey na mi bi God.”