1
Jenesis 41:16
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Josef kon ansa Fero, “I nor get dat kind pawa, but God go tok thru mi, so dat yu awa king go dey okay.”
Linganisha
Chunguza Jenesis 41:16
2
Jenesis 41:38
So Fero kon ask en ofisas, “Wi go fit si anoda pesin wey bi like Josef, pesin wey God Spirit dey with?”
Chunguza Jenesis 41:38
3
Jenesis 41:39-40
So Fero tell Josef, “Bikos God don make yu know all dis tins, e nor get anybody wey wise and good like yu! Na yu go take kare of my house and all my pipol go obey yor kommand. Na only mi, di king go dey great pass yu.”
Chunguza Jenesis 41:39-40
4
Jenesis 41:52
E koll di sekond boy, Efraim bikos e sey, “True-true, for di land where I for dey sofa, God don make mi fruitful.”
Chunguza Jenesis 41:52
5
Jenesis 41:51
Josef koll di first-born Manasseh kon sey, “True-true, God don make mi forget all my wahala and my papa house,”
Chunguza Jenesis 41:51
Nyumbani
Biblia
Mipango
Video