1
Jenesis 25:23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
and Oga God kon tell am, “Na two nashons dey yor belle and two pipol go kom out from inside yu. One go dey strong pass di oda one and di senior one, go serve di yonga one.”
Linganisha
Chunguza Jenesis 25:23
2
Jenesis 25:30
So Esau tell Jakob, “Make yu give mi some stew make I chop, bikos hongry dey kill mi!” (Dat na di resin why dem dey still koll am, Edom.)
Chunguza Jenesis 25:30
3
Jenesis 25:21
Isaak pray to Oga God for en wife, bikos e neva born. God ansa en pray and en wife Rebekah kon get belle.
Chunguza Jenesis 25:21
4
Jenesis 25:32-33
Esau kon sey, “Si, na die I dey so! Dis senior tin nor even dey yuzful to mi!” But Jakob sey, “Make yu first swear about am.” So Esau swear kon give di senior pozishon to Jakob.
Chunguza Jenesis 25:32-33
5
Jenesis 25:26
Wen en broda kom out, e hold Esau leg, so dem kon koll am Jakob. Isaak na sixty years wen Rebekah born dem.
Chunguza Jenesis 25:26
6
Jenesis 25:28
Isaak love Esau, bikos e like fresh bush meat, but Rebekah love Jakob.
Chunguza Jenesis 25:28
Nyumbani
Biblia
Mipango
Video