1
Jenesis 13:15
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
All di land wey yu dey si so, I go gi-am to yu and yor shidren-shidren forever.
Linganisha
Chunguza Jenesis 13:15
2
Jenesis 13:14
Afta Lot don go, God kon tell Abram sey, “Make yu look from di place where yu stand to di nort, sout, east and west.
Chunguza Jenesis 13:14
3
Jenesis 13:16
And I go make yor shidren-shidren plenty like san-san for di eart and nobody go fit kount dem.
Chunguza Jenesis 13:16
4
Jenesis 13:8
Abram kon tell Lot, “Make mi and yu nor kworel and make awa men nor kworel too, bikos wi bi brodas.
Chunguza Jenesis 13:8
5
Jenesis 13:18
So Abram karry en tent kon go stay near Mamre oak wey dey Hebron and e build anoda altar for God for der.
Chunguza Jenesis 13:18
6
Jenesis 13:10
Lot look well-well from Jordan River aria go rish Zoar. E kon know sey evriwhere for der get betta green plant and dem get betta wota like Oga God gardin for Egypt. (Dis na before God distroy Sodom and Gomorrah.)
Chunguza Jenesis 13:10
Nyumbani
Biblia
Mipango
Video