1
Exodus 24:17-18
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
From where di pipol dey, dem si God glory on-top di mountin like fire wey dey burn. Moses enter inside di kloud wen e klimb di mountin and e stay der for forty days and forty nites.
Linganisha
Chunguza Exodus 24:17-18
2
Exodus 24:16
God glory dey on-top Mount Sinai and di kloud kover am for six days. For di sevent day, God kon koll Moses from inside di kloud.
Chunguza Exodus 24:16
3
Exodus 24:12
Den God tell Moses, “Make yu klimb di mountin and I go give yu di law and kommand wey I rite for small flat stone, so dat yu go fit tish di pipol.”
Chunguza Exodus 24:12
Nyumbani
Biblia
Mipango
Video