Logo YouVersion
AlkitabRencanaVideo
Dapatkan Aplikasinya
Pemilih Bahasa
Ikon Pencarian

Ayat-ayat Alkitab Ternama dari Efesians 3

1

Efesians 3:20-21

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So, make all di glory bi God own; di Pesin wey dey do pass di tins wey wi go fit ask or tink, thru en pawa wey dey work inside us. Make all glory for Christ church bi en own from one generashon go rish anoda. Amen!

Bandingkan

Telusuri Efesians 3:20-21

2

Efesians 3:16-19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I dey pray sey as en glory big rish, E go make una strong well-well with pawa thru en Spirit wey bi di really pesin inside una. So dat Christ go dey inside una heart thru faith and wen una don strong well-well inside God love, una go fit join all God pipol undastand how God love wide, long, high and deep rish. Den una go really know di love wey Christ get, wey big pass evritin wey una go fit undastand and evritin inside God, go full una life.

Bandingkan

Telusuri Efesians 3:16-19

3

Efesians 3:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

and na bikos Christ dey faithful, naim make us get di heart to fit rish where God dey.

Bandingkan

Telusuri Efesians 3:12

Rencana Bacaan dan Renungan gratis terkait dengan Efesians 3

Pasal Sebelumnya
Pasal Berikutnya
YouVersion

Mendorong dan menantang Anda mencari keintiman dengan Tuhan setiap hari.

Pelayanan

Tentang

Karier

Sukarelawan

Blog

Pers

Tautan Berguna

Bantuan

Sumbang

Versi Alkitab

Alkitab Audio

Bahasa Alkitab

Ayat Hari Ini


Pelayanan Digital dari

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Kebijakan PrivasiSyarat
Program Pengungkapan Kerentanan
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Beranda

Alkitab

Rencana

Video