Logo YouVersion
AlkitabRencanaVideo
Dapatkan Aplikasinya
Pemilih Bahasa
Ikon Pencarian

Ayat-ayat Alkitab Ternama dari 2 Korintians 9

1

2 Korintians 9:8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God go provide evritin wey una nid. Den, una go always get evritin wey una nid and di one wey una go fit give odas.

Bandingkan

Telusuri 2 Korintians 9:8

2

2 Korintians 9:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make each of una give as e plan for en mind; nor bi with regret or like sey dem force am, bikos God love pesin wey dey give with happiness.

Bandingkan

Telusuri 2 Korintians 9:7

3

2 Korintians 9:6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na wetin I dey tok bi dis; Pesin wey plant small, go harvest small, but di pesin wey plant plenty, go harvest plenty.

Bandingkan

Telusuri 2 Korintians 9:6

4

2 Korintians 9:10-11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos na God dey give seed to farmer and provide bread wey pipol go chop. Like dis too, E go provide and di tins wey una nid, go plenty well-well and dem go last forever. E go make una get enough money for evritin, so dat evritime, una go fit dey give well-well and di pipol wey una give money, go always dey tank God.

Bandingkan

Telusuri 2 Korintians 9:10-11

5

2 Korintians 9:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na dis make us dey tank God for dis gift wey pesin mout nor fit tok.

Bandingkan

Telusuri 2 Korintians 9:15

Rencana Bacaan dan Renungan gratis terkait dengan 2 Korintians 9

Pasal Sebelumnya
Pasal Berikutnya
YouVersion

Mendorong dan menantang Anda mencari keintiman dengan Tuhan setiap hari.

Pelayanan

Tentang

Karier

Sukarelawan

Blog

Pers

Tautan Berguna

Bantuan

Sumbang

Versi Alkitab

Alkitab Audio

Bahasa Alkitab

Ayat Hari Ini


Pelayanan Digital dari

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Kebijakan PrivasiSyarat
Program Pengungkapan Kerentanan
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Beranda

Alkitab

Rencana

Video