Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Acts 4

1

Acts 4:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

And na en pawa God dey use save pipol, bikos for di whole world, e nor get any oda name wey get pawa to save pipol, like Jesus Christ own.”

Konpare

Eksplore Acts 4:12

2

Acts 4:31

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen dem pray finish, di place wey dem gada put kon dey shake. Di Holy Spirit enter all of dem and dem kon dey prish God Word with pawa.

Konpare

Eksplore Acts 4:31

3

Acts 4:29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Papa God, make yu si how dem dey treaten us. Wi wey bi yor savants, make yu give us pawa to take prish yor word and

Konpare

Eksplore Acts 4:29

4

Acts 4:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dis Jesus Christ, di good stone wey una trowey, God don make am di main pila wey dey whole di house.

Konpare

Eksplore Acts 4:11

5

Acts 4:13

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di oga dem sopraiz wen dem si how Pita and John take tok even doh dem nor go skool. So dem kon know sey dis na di pipol wey don follow Jesus Christ waka.

Konpare

Eksplore Acts 4:13

6

Acts 4:32

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

All di pipol wey bilive Jesus Christ kon dey do tins togeda with one mind and nobody sey e go use wetin e get for ensef alone, so dem kon dey share dia propaty togeda.

Konpare

Eksplore Acts 4:32

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Acts 4

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest