Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Acts 5

1

Acts 5:29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But Pita and di apostles ansa, “Wi go must obey God instead of human being.

Konpare

Eksplore Acts 5:29

2

Acts 5:42

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So evriday for di temple kompond and from house to house, dem kontinue to dey tish and prish di Good News sey, “Na Jesus Christ bi di Mezaya.”

Konpare

Eksplore Acts 5:42

3

Acts 5:3-5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But Pita tell am, “Ananias, why yu allow Satan enter yor heart and yu kon dey lie give di Holy Spirit? Why yu keep some for di money wey una sell di land, for unasef? Before una sell di land, nor bi una own propaty? Naw wen una sell am finish, di money nor still bi una own to spend as una like? Wetin make una get dis kind mind? Dis lie wey yu tok so, nor bi pesin yu do am to, but na God!” Wen Ananias hear di word wey Pita tok, e fall for groun at wons kon die. Dis tin make fear katch evribody wey hear wetin happen.

Konpare

Eksplore Acts 5:3-5

4

Acts 5:38-39

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Naim make I sey for dis matter so, make una remove una hand and leave all dis men, bikos if all di tins wey dem dey plan and do, na from dia mind, dem nor go susid, but if na from God, una nor go fit stop dem, escept una won fight God.”

Konpare

Eksplore Acts 5:38-39

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Acts 5

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest