Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Acts 3

1

Acts 3:19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So make una turn from sin kom meet God, make E for forgive una

Konpare

Eksplore Acts 3:19

2

Acts 3:6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Pita kon tell am, “I nor get silva or gold to give yu: but na wetin I get, I go give yu. With Jesus Christ name wey kom from Nazaret, stand up make yu bigin waka!”

Konpare

Eksplore Acts 3:6

3

Acts 3:7-8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Pita hold di man for en rite hand kon drag am up and at wons, di man legs kon strong. Di man jump up bigin waka, e follow dem enter di temple dey waka, dey jump up-and-down, dey praiz God.

Konpare

Eksplore Acts 3:7-8

4

Acts 3:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dat Jesus Christ name wey wi bilive, naim make dis man wey una dey si and know well-well, strong. Yes! Naim name don heal dis man as una dey si so.

Konpare

Eksplore Acts 3:16

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Acts 3

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest