YouVersion 标志
圣经计划视频
获取软件
选择语言
搜索图标

Titus 2 的热门经文

1

Titus 2:11-12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey so

对照

探索 Titus 2:11-12

2

Titus 2:13-14

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

bikos wi dey wait for di day wen God sey Christ, wey bi awa God Almighty and Savior, go kom. E die for us, so dat e go free and klean us from wikedness kon turn us to en own pipol wey like to do good tins.

对照

探索 Titus 2:13-14

3

Titus 2:7-8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

and make yu yorsef bi good ezample to dem. Make evritin wey yu dey do, show sey wetin yu dey tish, na trut. Make yu prish di trut, so dat pipol nor go get rizin to tok against yu. Den doz wey dey oppoz yu, go shame and dem nor go get word to tok about us.

对照

探索 Titus 2:7-8

上一章
下一章
YouVersion

我们要鼓励、挑战你每天亲近上帝。

事工

关于我们

就职机会

义工

博客

新闻区

有用链接

帮助

捐赠

圣经译本

音频圣经

译本语言

今日经文


此数字事工属于

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

隐私政策使用条款
漏洞披露方案
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

主页

圣经

计划

视频