YouVersion 标志
圣经计划视频
获取软件
选择语言
搜索图标

Titus 3 的热门经文

1

Titus 3:4-7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But wen God awa Savior show us di kindness and love wey E get for us, E kon save us. Nor bi bikos wi do good, but na bikos of en mesi. E forgive awa sins and E make us new shidren kon give us new life thru di Holy Spirit. God give us dis Spirit for free thru Jesus Christ wey bi awa Savior. Since Christ grace don make us klean for God eye, wi don bi pipol wey dey wait for di life wey nor go end and wi dey sure sey, wi go get am.

对照

探索 Titus 3:4-7

2

Titus 3:1-2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make yu remind di bilivers sey, make dem respet doz wey dey rule dem. Dem must obey and dey ready to do good. Make dem nor ever tok bad about anybody, instead make dem dey live for peace, dey gentol and dey bihave well to evribody.

对照

探索 Titus 3:1-2

3

Titus 3:9

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Nor put mout for word wey nor dey good: like matter wey koncern who born who and kworel or fight about Jew pipol law. All dis tin dey yuzles and dem nor mean anytin.

对照

探索 Titus 3:9

4

Titus 3:10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

If anybody dey won kause kworel for di church and yu don warn am rish two times and e nor gri shange, den make yu drive am.

对照

探索 Titus 3:10

上一章
下一章
YouVersion

我们要鼓励、挑战你每天亲近上帝。

事工

关于我们

就职机会

义工

博客

新闻区

有用链接

帮助

捐赠

圣经译本

音频圣经

译本语言

今日经文


此数字事工属于

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

隐私政策使用条款
漏洞披露方案
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

主页

圣经

计划

视频