1
Galatians 1:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Una tink sey, I dey try to do tins make pipol for like mi? Abi I dey do wetin God wont? Or I dey try to make belle sweet pipol? If I dey try to make belle sweet pipol, den I nor bi Christ savant again!
对照
探索 Galatians 1:10
2
Galatians 1:8
But if wi (or angels wey kom from heaven) tish una difren tins from di one wey wi prish give una before, make God distroy us with fire!
探索 Galatians 1:8
3
Galatians 1:3-4
Make God awa Papa and Oga God Jesus Christ grace and peace, dey with una. Na Jesus die for awa sins, bikos na so God awa Papa wont am.
探索 Galatians 1:3-4
主页
圣经
计划
视频