YouVersion 标志
圣经计划视频
获取软件
选择语言
搜索图标

Galatians 2 的热门经文

1

Galatians 2:20

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I don die with Christ for cross, so nor bi mi dey live again, but na Christ dey live inside mi. Di life wey I dey live naw, na bikos of di good tins wey God pikin do inside mi, bikos e love and die for mi.

对照

探索 Galatians 2:20

2

Galatians 2:21

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I nor go trowey God grace; bikos if na wetin di law tok go make pesin good, den Christ die for nor-tin!

对照

探索 Galatians 2:21

3

Galatians 2:15-16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wi bi Jew pipol bikos of how dem born us and wi nor bi Gentile pipol wey bi sinnas. Wi know sey nobody dey free from God judgement, bikos na so di law tok and pipol go only dey free, if dem get faith for Christ. Since wi don bilive Christ, wi suppose to dey do good thru di faith wey wi get for Christ and nor bi to dey do wetin di law tok and wi nor go dey free from judgement, wen wi do only wetin di law tok.

对照

探索 Galatians 2:15-16

上一章
下一章
YouVersion

我们要鼓励、挑战你每天亲近上帝。

事工

关于我们

就职机会

义工

博客

新闻区

有用链接

帮助

捐赠

圣经译本

音频圣经

译本语言

今日经文


此数字事工属于

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

隐私政策使用条款
漏洞披露方案
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

主页

圣经

计划

视频