Mark 3:28-29

Mark 3:28-29 PCM

I tell una true word, God go forgive pipol di sins wey dem kommit and all di bad word wey dem tok. But anybody wey tok bad word against di Holy Spirit, God nor go ever forgi-am, bikos e don kommit sin wey go last forever.”