„YouVersion“ logotipas
BiblijaPlanaiVaizdo įrašai
Gaukite programėlę
Kalbos parinkiklis
Paieškos piktograma

Populiarios Biblijos eilutės iš Jenesis 26

1

Jenesis 26:3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Stay for dis land. Den I go dey with yu kon bless yu, bikos I go give all dis land to yu and yor shidren-shidren. I go do wetin I promise yor papa Abraham.

Palyginti

Naršyti Jenesis 26:3

2

Jenesis 26:4-5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I go make yor shidren plenty like di stars wey dey di sky and I go give dem all dis land. I go bless all di nashon for di world with yor shidren-shidren name. All dis tins go happen, bikos Abraham obey mi kon keep all my words; my kommand, my rules and my laws.”

Palyginti

Naršyti Jenesis 26:4-5

3

Jenesis 26:22

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den e komot from der kon go dig anoda well. Nobody follow am kworel for dis one, so Isaak kon koll am Rehobot dey sey, “Naw Oga God don make room for us and wi go prosper for dis land.”

Palyginti

Naršyti Jenesis 26:22

4

Jenesis 26:2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God appear to Isaak kon tell am, “Make yu nor go Egypt; but make yu stay for di land wey I go show yu.

Palyginti

Naršyti Jenesis 26:2

5

Jenesis 26:25

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Isaak build one altar for der kon woship God. E put en tent for der and en savant kon dig anoda well.

Palyginti

Naršyti Jenesis 26:25

Ankstesnis skyrius
Kitas skyrius
„YouVersion“

Skatina ir kviečia jus kasdieną ieškoti artumo su Dievu.

Tarnystė

Apie

Karjera

Savanoriaukite

Tinklaraštis

Spaudai

Naudingos nuorodos

Pagalba

Paaukokite

Biblijos versijos

Įgarsintos Biblijos

Biblijos kalbos

Dienos eilutė


Skaitmeninė tarnystė, kurią vykdo

Life.Church
English (US)

©2025 „Life.Church“ / „YouVersion“

Privatumo politikaSąlygos
Pažeidžiamumų atskleidimo programa
„Facebook“„Twitter“„Instagram“„YouTube“„Pinterest“

Pradžia

Biblija

Planai

Vaizdo įrašai