„YouVersion“ logotipas
BiblijaPlanaiVaizdo įrašai
Gaukite programėlę
Kalbos parinkiklis
Paieškos piktograma

Populiarios Biblijos eilutės iš Jenesis 21

1

Jenesis 21:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God kon visit Sarah just as E sey E go do and E kon do wetin E promise Sarah.

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:1

2

Jenesis 21:17-18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But God hear di boy vois. God angel koll Hagar from heaven kon ask am, “Hagar! Na wetin happen? Make yu nor fear, bikos God don hear di boy vois from where e for dey kry. So get up! Go help di boy stand make yu hold am for hand, bikos I go make en shidren-shidren plenty well-well.”

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:17-18

3

Jenesis 21:2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Sarah get belle and e born boy for Abraham for en old age for di real time wey God don tell am.

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:2

4

Jenesis 21:6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Sarah kon sey, “God don make mi laf. Evribody wey hear wetin don happen, go follow mi laf.”

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:6

5

Jenesis 21:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But God tell Abraham, “Make yu nor vex about di boy or yor slave wife. Just do evritin wey Sarah dey tell yu, bikos na thru Isaak yor shidren-shidren go plenty.

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:12

6

Jenesis 21:13

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But I go still make di slave pikin big, bikos en too na yor pikin.”

Palyginti

Naršyti Jenesis 21:13

Ankstesnis skyrius
Kitas skyrius
„YouVersion“

Skatina ir kviečia jus kasdieną ieškoti artumo su Dievu.

Tarnystė

Apie

Karjera

Savanoriaukite

Tinklaraštis

Spaudai

Naudingos nuorodos

Pagalba

Paaukokite

Biblijos versijos

Įgarsintos Biblijos

Biblijos kalbos

Dienos eilutė


Skaitmeninė tarnystė, kurią vykdo

Life.Church
English (US)

©2025 „Life.Church“ / „YouVersion“

Privatumo politikaSąlygos
Pažeidžiamumų atskleidimo programa
„Facebook“„Twitter“„Instagram“„YouTube“„Pinterest“

Pradžia

Biblija

Planai

Vaizdo įrašai