Logo YouVersion
AlkitabRencanaVideo
Dapatkan Aplikasinya
Pemilih Bahasa
Ikon Pencarian

Ayat-ayat Alkitab Ternama dari Mark 6

1

Mark 6:31

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus tell dem, “Make una follow mi make wi go rest for sometaim”, (Bikos many pipol dey-kom-dey-go and time nor dey to chop).

Bandingkan

Telusuri Mark 6:31

2

Mark 6:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Jesus tell dem, “Na only for profet town, among en own pipol and for en own family na-im di profet nor dey get respet.”

Bandingkan

Telusuri Mark 6:4

3

Mark 6:34

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen Jesus kom down from di boat, e si plenty pipol and e kon sorry for dem, bikos dem bi like animal wey nor get who dey look afta dem. So e kon tish dem many tins.

Bandingkan

Telusuri Mark 6:34

4

Mark 6:5-6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus nor fit do any mirakle for der, so e only tosh some pipol wey nor well kon heal dem. Jesus sopraiz, bikos dem nor bilive am. So e komot from der go oda village wey near der kon tish dem.

Bandingkan

Telusuri Mark 6:5-6

5

Mark 6:41-43

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus take di five bread and two fish, e look heaven kon tank God, den e divide di bread. E give en disciples make dem share am for di pipol and e kon divide di two fish among dem too. All of dem chop beleful and wen dem gada di fish and bread wey remain, twelf basket full.

Bandingkan

Telusuri Mark 6:41-43

Rencana Bacaan dan Renungan gratis terkait dengan Mark 6

Pasal Sebelumnya
Pasal Berikutnya
YouVersion

Mendorong dan menantang Anda mencari keintiman dengan Tuhan setiap hari.

Pelayanan

Tentang

Karier

Sukarelawan

Blog

Pers

Tautan Berguna

Bantuan

Sumbang

Versi Alkitab

Alkitab Audio

Bahasa Alkitab

Ayat Hari Ini


Pelayanan Digital dari

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Kebijakan PrivasiSyarat
Program Pengungkapan Kerentanan
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Beranda

Alkitab

Rencana

Video