Logo YouVersion
AlkitabRencanaVideo
Dapatkan Aplikasinya
Pemilih Bahasa
Ikon Pencarian

Ayat-ayat Alkitab Ternama dari Matiu 2

1

Matiu 2:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dem enter di house, si di pikin with en mama kon knee down woship am. Den dem open dia bag kon gi-am some gifts wey bi, gold, frankincense and myrrh.

Bandingkan

Telusuri Matiu 2:11

2

Matiu 2:1-2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem dey ask, “Where di Jew king wey dem just born? Wi si di star wey tok about am, so wi kom woship am.”

Bandingkan

Telusuri Matiu 2:1-2

3

Matiu 2:10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen dem si di star, dem kon dey happy.

Bandingkan

Telusuri Matiu 2:10

4

Matiu 2:12-13

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos God warn dem for dream make dem nor go back go meet Herod, dem kon pass anoda road go dia house. Wen di wise men don go, God angel kon tell Josef for dream, “Get up, karry di pikin and en mama run go Egypt, make una stay der until I go tell yu wetin una go do, bikos Herod won kill di pikin.”

Bandingkan

Telusuri Matiu 2:12-13

Rencana Bacaan dan Renungan gratis terkait dengan Matiu 2

Pasal Sebelumnya
Pasal Berikutnya
YouVersion

Mendorong dan menantang Anda mencari keintiman dengan Tuhan setiap hari.

Pelayanan

Tentang

Karier

Sukarelawan

Blog

Pers

Tautan Berguna

Bantuan

Sumbang

Versi Alkitab

Alkitab Audio

Bahasa Alkitab

Ayat Hari Ini


Pelayanan Digital dari

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Kebijakan PrivasiSyarat
Program Pengungkapan Kerentanan
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Beranda

Alkitab

Rencana

Video