Efesians 4:22-24
Efesians 4:22-24 PCM
Koncerning di kind life wey una dey live before, wi sey make una trowey dat bad spirit wey dey make una do bad-bad tins and make una dey tink betta tins for una mind. Den, true raitiousness and holiness wey di trut dey bring, make una wear di new man wey God don kreate like ensef.






