Efesians 4:14-15
Efesians 4:14-15 PCM
So make wi nor bi like shidren wey breeze dey karry up-and-down; shidren wey dey follow yeye tins wey human being dey tish and na dis tins dem dey take deceive pipol. But, as wi dey do wetin dey good and korrect with love, wi go dey grow for evry side kon meet Christ wey bi di head.



