1
Mark 8:35
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Bikos anybody wey won save en life, go luz am and anybody wey luz en life bikos of mi and dis gospel, go save am.
Porovnat
Zkoumat Mark 8:35
2
Mark 8:36
Wetin pesin go gain if e get di whole world and e luz en soul?
Zkoumat Mark 8:36
3
Mark 8:34
Den Jesus koll di pipol with en disciples kon tell dem, “If anybody one follow mi, e must deny ensef, karry en cross, den kon follow mi.
Zkoumat Mark 8:34
4
Mark 8:37-38
Wetin pesin fit use take eschnage for en life? If anybody shame for mi and wetin I dey tish for dis world wey wiked and ashawo pipol dey, Man Pikin go shame for am too, wen e go kom back for en Papa and en holy angels glory.”
Zkoumat Mark 8:37-38
5
Mark 8:29
Jesus ask dem again, “But who una sey I bi?” Pita kon ansa, “Yu bi di Mezaya.”
Zkoumat Mark 8:29
Domů
Bible
Plány
Videa