1
Mark 3:35
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Bikos anybody wey do wetin God wont, na-im bi my broda, sista and mama.”
Porovnat
Zkoumat Mark 3:35
2
Mark 3:28-29
I tell una true word, God go forgive pipol di sins wey dem kommit and all di bad word wey dem tok. But anybody wey tok bad word against di Holy Spirit, God nor go ever forgi-am, bikos e don kommit sin wey go last forever.”
Zkoumat Mark 3:28-29
3
Mark 3:24-25
Any kingdom where pipol dey fight each oda, nor go fit stand. And any family wey dey fight demsef, go skata.
Zkoumat Mark 3:24-25
4
Mark 3:11
And anytime evil spirit wey dey inside some pipol body si Jesus, dem go fall for en front dey shaut, “Yu bi God Pikin.”
Zkoumat Mark 3:11
Domů
Bible
Plány
Videa