1
Mark 1:35
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
For early morning wen evriwhere still dark, Jesus leave di house go one kwayet place go pray.
Porovnat
Zkoumat Mark 1:35
2
Mark 1:15
“Di time wey God promise sey en kingdom go kom don rish. So make una leave di sins wey una dey do kon bilive di Good News.”
Zkoumat Mark 1:15
3
Mark 1:10-11
As Jesus dey kom out from di wota, heaven open and God Spirit kom down like dove kon land for en head. Den one vois tok from heaven sey, “Yu bi My Pikin wey I love and yu dey make belle sweet Mi well-well.”
Zkoumat Mark 1:10-11
4
Mark 1:8
I dey use wota baptize una, but e go baptize una with di Holy Spirit.”
Zkoumat Mark 1:8
5
Mark 1:17-18
Jesus kon tell dem, “Make una follow mi and I go give una pawa to katch pipol.” At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
Zkoumat Mark 1:17-18
6
Mark 1:22
Di pipol sopraiz, bikos e sabi tish pass di law tishas.
Zkoumat Mark 1:22
Domů
Bible
Plány
Videa