1
Matiu 1:21
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
E go born boy and yu go koll am ‘Jesus,’ bikos e go save en pipol from dia sin.”
Porovnat
Zkoumat Matiu 1:21
2
Matiu 1:23
“Si! Di woman wey neva sleep with man before go get belle and e go born boy and dem go koll am, ‘Emmanuel’ wey mean, ‘God dey with us.’ ”
Zkoumat Matiu 1:23
3
Matiu 1:20
As e dey tink how e go take leave am, God angel show ensef to am for dream kon tell am sey, “Josef, David pikin, make yu nor fear to marry Mary, bikos di pikin wey dey en belle, na Holy Spirit gi-am.
Zkoumat Matiu 1:20
4
Matiu 1:18-19
Dis na how dem take born Jesus Christ. Wen Mary en mama don ready to marry Josef, before dem bigin sleep togeda, Mary kon si sey e don get belle with Holy Spirit pawa. Josef wey won marry am, na pesin wey dey fear God well-well and bikos e nor won disgrace am, e kon tink for en mind sey e nor go marry Mary again.
Zkoumat Matiu 1:18-19
Domů
Bible
Plány
Videa