1
Luke 12:40
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Una must dey ready too, bikos Man Pikin go kom wen nobody dey espect am.”
Porovnat
Zkoumat Luke 12:40
2
Luke 12:31
Instead, make una first struggol to enter God Kingdom and God go give una all di oda tins.
Zkoumat Luke 12:31
3
Luke 12:15
Den Jesus tell dem, “Make una guide against long-trot, bikos nor bi wetin pesin get for dis life go save am.”
Zkoumat Luke 12:15
4
Luke 12:34
Bikos na where yor propaty dey, na der yor heart go dey too.
Zkoumat Luke 12:34
5
Luke 12:25
Wish of una go fit add one hour join en life, bikos e dey worry?
Zkoumat Luke 12:25
6
Luke 12:22
Jesus tell en disciples, “Naw I dey tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or klot wey una go wear for body.
Zkoumat Luke 12:22
7
Luke 12:7
Si, God know di nomba of hair wey dey una head. So make una nor fear, bikos una betta pass many sparo bird.
Zkoumat Luke 12:7
8
Luke 12:32
“Make una nor fear, una wey bi small sheep, bikos una Papa go happy to give una di kingdom.
Zkoumat Luke 12:32
9
Luke 12:24
Make una tink how birds bi: Dem nor dey plant or plok, dem nor get where dem dey keep food put, but God dey give dem food chop. If God dey kare for dem, wot about una wey betta pass dem?
Zkoumat Luke 12:24
10
Luke 12:29
Make una nor dey worry about wetin una go chop or drink.
Zkoumat Luke 12:29
11
Luke 12:28
If God dey dress flowers wey dey today and pipol go kut am trow for fire tumoro, dat God nor go fit kare for una? Una faith small well-well o-o!
Zkoumat Luke 12:28
12
Luke 12:2
Anytin wey pipol hide naw, go kom out for publik and anytin wey dey sekret naw, God go bring am out.
Zkoumat Luke 12:2
Domů
Bible
Plány
Videa