1
Levitikus 26:12
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I go dey with una; I go bi una God and una go bi my pipol.
Porovnat
Zkoumat Levitikus 26:12
2
Levitikus 26:4
I go send una rain for di korrect time, so dat una land go produce food and una trees go bear fruits.
Zkoumat Levitikus 26:4
3
Levitikus 26:3
“If una keep my law and obey my kommand
Zkoumat Levitikus 26:3
4
Levitikus 26:6
I go give una peace for una land and fear nor go katch una wen una dey sleep. I go kill all di wild animals for di land and war nor go dey der.
Zkoumat Levitikus 26:6
5
Levitikus 26:9
I go bless and give una many shidren; I go keep my own part for di kovenant wey I make with una.
Zkoumat Levitikus 26:9
6
Levitikus 26:13
Na mi bi di Oga una God wey take una komot from Egypt, so dat una nor go bi slave again. I skata di pawa wey hold una for groun and I make una waka with pride.”
Zkoumat Levitikus 26:13
7
Levitikus 26:11
I go stay with una for inside my holy tent and I nor go ever komot for where una dey.
Zkoumat Levitikus 26:11
8
Levitikus 26:1
God tell dem, “Make una nor make juju for unasef or make image, pila, stone kon dey woship am. Na mi bi di Oga una God.
Zkoumat Levitikus 26:1
9
Levitikus 26:10
Una harvest go remain enter anoda year and una go even trowey wetin remain for di old harvest, so dat una go get space to put di new ones.
Zkoumat Levitikus 26:10
10
Levitikus 26:8
Five of una go fit win hundred pipol and hundred of una go win 10,000 pipol.
Zkoumat Levitikus 26:8
11
Levitikus 26:5
Una harvest go plenty well-well, sotey una go still dey harvest korn until di time to pick grape and una go still dey pick grape for di time to plant korn. Una go get all wetin una won chop and una nor go fear for di land wey una dey stay.
Zkoumat Levitikus 26:5
12
Levitikus 26:7
Una go ovakom una enemies.
Zkoumat Levitikus 26:7
13
Levitikus 26:2
Una must keep di Sabat Day and honor di place where dem for dey woship mi. Na mi bi Oga God.
Zkoumat Levitikus 26:2
Domů
Bible
Plány
Videa