God word sey, “I don make yu papa for many nashons.” So for God eye, Abraham na awa papa, bikos e get faith for God wey get pawa to raiz pipol wey don die and to kommand tins wey nor dey before, like sey dem dey.
Compara totes les versions: Romans 4:17
Desa versets, llegeix fora de línia, mira vídeos d'ensenyament i molt més!