Logotip de YouVersion
La BíbliaPlansVídeos
Aconsegueix l'aplicació
Selector d'idiomes
Icona de cerca

Versets bíblics populars de John 2

1

John 2:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dis na di first mirakle wey Jesus do and e happen for Kana wey dey Galilee. Dis na how e show en honor, so en disciples kon bilive am.

Compara

Explorar John 2:11

2

John 2:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus ansa am, “Mama, why yu dey tell mi? My time neva rish.”

Compara

Explorar John 2:4

3

John 2:7-8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus tell di savants, “Make una full di pots with wota.” So dem kon full all di pot with wota. Jesus tell dem, “Make una take some wota from di pot go give di chairman for di party.” So, dem do as e tok.

Compara

Explorar John 2:7-8

4

John 2:19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus ansa dem, “Even if una distroy dis Temple, for three days time, I go build am again.”

Compara

Explorar John 2:19

5

John 2:15-16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So e use koboko wey e make, take drive dem with dia sheep and melu komot from di temple yard. E trowey di tabol wey di pipol dey take shange money and dia money kon skata. E kon tell di pipol wey dey sell dove, “Make una karry all dis tins komot for here. Make una nor turn my Papa house to market.”

Compara

Explorar John 2:15-16

Plans de lectura i devocionals gratuïts relacionats amb John 2

Capítol anterior
Capítol següent
YouVersion

Animant-te i desafiant-te a buscar la intimitat amb Déu cada dia.

Ministeri

Sobre

Carreres

Fes-te voluntari

Blog

Premsa

Enllaços útils

Ajuda

Fer un donatiu

Versions de la Bíblia

Bíblia en àudio

Idiomes de la Bíblia

Verset del dia


Un Ministeri Digital de

Life.Church
Català

©2026 Life.Church / YouVersion

Política de privacitatCondicions d'ús
Programa de divulgació de vulnerabilitats
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest