Logotip de YouVersion
La BíbliaPlansVídeos
Aconsegueix l'aplicació
Selector d'idiomes
Icona de cerca

Versets bíblics populars de Jenesis 2

1

Jenesis 2:24

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.

Compara

Explorar Jenesis 2:24

2

Jenesis 2:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den God kon sey, “E nor good make only man dey. I go gi-am somebody wey go make belle sweet am.”

Compara

Explorar Jenesis 2:18

3

Jenesis 2:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Oga God take some san-san for groun take mold man kon breath life enter en nose, den di man kon dey breath.

Compara

Explorar Jenesis 2:7

4

Jenesis 2:23

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den di man sey, “At last, dis one bone kom from my bone and en flesh kom from my flesh; I go koll am, ‘Woman,’ bikos God make am from man.”

Compara

Explorar Jenesis 2:23

5

Jenesis 2:3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God bless di sevent day kon make am holy, bikos na dat day E stop all di work wey E dey do since.

Compara

Explorar Jenesis 2:3

6

Jenesis 2:25

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di man and en wife nor wear anytin for body, but shame nor katch dem at-all.

Compara

Explorar Jenesis 2:25

Capítol anterior
Capítol següent
YouVersion

Animant-te i desafiant-te a buscar la intimitat amb Déu cada dia.

Ministeri

Sobre

Carreres

Fes-te voluntari

Blog

Premsa

Enllaços útils

Ajuda

Fer un donatiu

Versions de la Bíblia

Bíblia en àudio

Idiomes de la Bíblia

Verset del dia


Un Ministeri Digital de

Life.Church
Català

©2026 Life.Church / YouVersion

Política de privacitatCondicions d'ús
Programa de divulgació de vulnerabilitats
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest