But una sturbones and strong heart nor let una turn from sin kom meet God, so una dey make una ponishment many more-more, for di Day wen God go judge di world, bikos en na judge wey nor dey support bad tins.
Параўнаць усе пераклады: Romans 2:5
Захоўвайце вершы, чытайце афлайн, глядзіце відэа і іншае!