“So make una shine una eye, bikos una nor know wen di house owner go kom back, weda na for evening, nite, morning or wen day don break. If not, e go fit kom back wen una nor espect and e go meet una dey sleep. Wetin I dey tell una so, I dey tell evribody. So make una shine una eye!”