1
Matiu 27:46
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Wen three oklok won rish, Jesus Christ kon shaut, “Eli, Eli, lema Sabaktani?” wey mean, “My God, My God, wetin make yu abandon mi?”
對照
探尋 Matiu 27:46
2
Matiu 27:51-52
At wons, di temple kotton tear from up go rish bottom. Di groun bigin shake and rocks kon skata for evriwhere. Graves open and God pipol wey don die kom wake-up.
探尋 Matiu 27:51-52
3
Matiu 27:50
So Jesus Christ kry again, den e kon die.
探尋 Matiu 27:50
4
Matiu 27:54
Wen di sojas oga and di pipol wey dey guide Jesus Christ si di eartkweke and wetin happen, dem fear well-well kon sey, “True-true dis man na God Pikin.”
探尋 Matiu 27:54
5
Matiu 27:45
E kon happen sey, from twelf go rish three oklok for aftanoon, darkness kon kover di whole land.
探尋 Matiu 27:45
6
Matiu 27:22-23
So, Pilate kon still ask dem, “Den wetin I go do with Jesus wey dem dey koll Christ?” All of dem kon ansa, “Nail am for cross!” Pilate kon ask, “Why? Wish bad tin e do?” But dem kon dey shaut more-more, “Nail am for cross!”
探尋 Matiu 27:22-23
首頁
聖經
計畫
視訊