1
Mark 4:39-40
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So Jesus get up kon kommand di breeze, den e tell di river, “Make yu kwayet!” Di breeze stop and evriwhere kon kwayet at wons. Den Jesus tell dem, “Why una dey fear? Una still nor get faith?”
Ṣe Àfiwé
Ṣàwárí Mark 4:39-40
2
Mark 4:41
Fear katch dem well-well and dem kon dey ask each oda, “Who dis man bi sef? Even breeze and river dey obey am!”
Ṣàwárí Mark 4:41
3
Mark 4:38
But Jesus put en head for pillow dey sleep inside di boat. Den, dem koll am dey sey, “Tisha, yu nor even kare sey wi won die?”
Ṣàwárí Mark 4:38
4
Mark 4:24
Jesus kon tell dem, “Make una dey kareful for wetin una dey hear, bikos na wetin yu use take measure give oda pipol, na-im God go take measure for yu too and E go add join am.
Ṣàwárí Mark 4:24
5
Mark 4:26-27
Jesus kon sey, “God Kingdom bi like pesin wey skata seed for groun. Di pesin dey sleep and wake-up day and nite; di seed grow kom out, even doh di man nor know how e take happen.
Ṣàwárí Mark 4:26-27
6
Mark 4:23
If anybody get ear, make e hear wetin I dey tok!”
Ṣàwárí Mark 4:23
Ilé
Bíbélì
Àwon ètò
Àwon Fídíò