YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Romans 7 سے مشہور بائبلی آیات

1

Romans 7:25

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Tank God! Jesus Christ don save mi. So, I go obey God law with my mind, even doh sin pawa still dey inside mi.

موازنہ

تلاش Romans 7:25

2

Romans 7:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I know sey wetin dey inside mi nor go let mi do good. Even wen I won do good, I nor dey fit.

موازنہ

تلاش Romans 7:18

3

Romans 7:19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Instead of make I do wetin dey good, na bad tins I dey do.

موازنہ

تلاش Romans 7:19

4

Romans 7:20

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So if I do wetin I nor won do, e show sey nor bi mi dey do am again, but na di sin pawa wey dey inside mi.

موازنہ

تلاش Romans 7:20

5

Romans 7:21-22

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So I si sey dis law dey work, bikos wen I won do good, na only bad tins dey enter my mind. I dey like to obey God law with my whole mind

موازنہ

تلاش Romans 7:21-22

6

Romans 7:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Since I dey do wetin I hate to do, e show sey di law dey korrect.

موازنہ

تلاش Romans 7:16

اس Romans 7 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ