YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 16 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 16:31

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dem ansa am, “Bilive Jesus Christ and yu go save, both yu and all yor family.”

موازنہ

تلاش Acts 16:31

2

Acts 16:25-26

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen mid-nite rish, Paul and Silas kon dey pray and sing song give God and all di pipol wey dey di prison dey listin to dem. At wons, di groun start to shake, sotey all di wall and pilas wey dey di prison kon dey shake too. Na wons di door open and di shains wey dem take hook di pipol wey dey di prison, kon luz.

موازنہ

تلاش Acts 16:25-26

3

Acts 16:30

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

E bring dem kom outside kon ask, “My oga dem, wetin I go do to dey save?”

موازنہ

تلاش Acts 16:30

4

Acts 16:27-28

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen di warda wake-up kon si sey all di doors for di prison open, e bring en swod kom out, won kon kill ensef, bikos e tink sey all di prisonas don run. But Paul shaut, “Make yu nor kill yorsef, all of us still dey for here!”

موازنہ

تلاش Acts 16:27-28

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ