YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 17 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 17:27

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

so dat as dem dey look for God, dem go si am, even doh E nor dey far from all of us.

موازنہ

تلاش Acts 17:27

2

Acts 17:26

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na thru one man E make all di tribes wey dey di world and E tok di time and place where dem go find God rish

موازنہ

تلاش Acts 17:26

3

Acts 17:24

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God wey make di world and evritin wey dey inside, wey bi di Oga God for heaven and eart, nor dey stay inside house wey human being build

موازنہ

تلاش Acts 17:24

4

Acts 17:31

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

bikos E don choose one day wey E go take judge di world with raitiousness thru di man wey E choose and show evribody wen E raiz am from deat.”

موازنہ

تلاش Acts 17:31

5

Acts 17:29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So, as e bi sey wi bi God pikin, make wi nor tink sey God bi like image wey human being use gold, silva or stone take make.

موازنہ

تلاش Acts 17:29

اس Acts 17 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ