Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan John 13

1

John 13:34-35

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“I dey give una new kommand: Una must love each oda, as I love una, so dat evribody go know sey, una bi my disciples if una love each oda.”

Konpare

Eksplore John 13:34-35

2

John 13:14-15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So, if mi wey bi una oga and tisha, wosh una leg, e good make una wosh each oda leg too. I don give una ezample wey una go follow. So make una do for each oda as I don do for una.

Konpare

Eksplore John 13:14-15

3

John 13:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus ansa, “Yu nor go fit undastand wetin I dey do naw, but yu go undastand am leta.”

Konpare

Eksplore John 13:7

4

John 13:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make I tell una true word, savant nor dey big pass en oga, just as di pesin wey bi messenja nor dey big pass di oga wey send am.

Konpare

Eksplore John 13:16

5

John 13:17

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Since una know wetin I dey tok, God go bless una, if una do dem.

Konpare

Eksplore John 13:17

6

John 13:4-5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

e kon stand up for where dem dey chop, remove en big koat kon tie towel for en waist. E pour wota for basin, bigin dey wosh en disciples leg and dey dry dem with di towel wey dey en waist.

Konpare

Eksplore John 13:4-5

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak John 13

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest