YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 8

1

Jenesis 8:21-22

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di ofrin smell kon make belle sweet God, so E tell ensef, “I nor go ever curse di eart again, bikos of wetin human being do; even doh I know sey since wen I kreate dem, na only bad tins dem dey tink. I nor go ever distroy evritin wey get life as I don do so. “As long as di eart dey, time go dey to plant and time go dey to plok wetin dem plant. Sometaims kold go dey and oda times heat go dey. Rain go fall sometaims and oda times evriwhere go dry, but day and nite go always dey.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 8:21-22

2

Jenesis 8:20

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Noah build one altar for Oga God. E kon take some from evry klean animal and bird take offa ofrin for di altar.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 8:20

3

Jenesis 8:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But God remember Noah and all di animals wey dey inside di boat. So E make one breeze blow for di eart, den di wota kon dey dry small-small.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 8:1

4

Jenesis 8:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen di dove kom back for evening, betta fresh olive tree leaf dey en mout! Noah kon know sey di wota don almost dry finish.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 8:11

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest